![](https://naijaphobia.com.ng/wp-content/uploads/2023/12/55A0DCDB-01A1-42DA-90E2-68E93B70E967.webp)
FAST DOWNLOAD
Popular Nigerian singer and songwriter Tiwa Savage is in the news again following a new video of her that hits the internet.
See reactions below;
callme_d_a_i_s_y: If another person mama wear this one now, una go drag am. DOUBLE STANDARD EVERY WHERE.
david90_oll: Wish am rich , I go marry this girl.. I like her die.. all is well mayb when I come back again for this life .. this one don go ..
its_blackwizzy01: Those girls for back see Jombo wey den dey smoke haaa aye ley oo .
shannonduffyyy_1_: I swear,how old woman go Dey hungry young man like me like this.
call.her_princess: Her surgeon deserves more than an award.
zedcity_olty: Werey ni poco na hype man he suppose Dey do.
![](https://naijaphobia.com.ng/wp-content/uploads/2023/12/254B158C-644C-4F99-BFA9-D7262563A021.webp)